Story :: tales of CYNTHIA season 3 episode 6

So someone can be without having problem
at times, imagine, No Cynthia, No Ronke, No
Omolara, No Benita E.t.c, I was leaving my
life, going to work and coming back,
Daniella and I do talk every time, the girl
love me die, and I also love her but her
mum dey fear me.
Kola and I was inside one day we dey gist
and the conversation goes thus:
Kola: guy me won settle down o,
Me: (on hearing this, I stopped pressing my
phone) serious?
Kola: yes o, we dey go see her mum on
Saturday, me and you
Me: no p na, me no kuku get anybody
Kola: you high, Daniella nko, that girl love
you,
Me: I know, but what about her mum
Kola: guy beg her, tell her you will not
reveal the secret between you na, or you
find another lady, aye o pare na
Me: okay jare
Kola: hope this your new guy dey make
sense like Ronke
Kola: he dey try o make I no lie
Kola: Cynthia nko
Me: you ge her number na
Kola: oga o, your wife atata,
Me: whose wife?
Kola: she sha don give you child atlast, the
girl ge heart o, she didn’t want to go to that
man’s house in vain, cus that man is not
ready to give her belle again
Me: just dey help her reason, na the two of
you sabi
My phone rang, and the call was from Mrs
Rose, I was afraid of picking it, but kola tell
me to pick it
Me: hello ma
Mrs Rose: can you meet me at this your Mr
bigs.
Me: okay ma
I told kola about it
Kola: just be careful,
I left and went to meet her, she was on
gown, her thigh was calling, she was only
eating Ice cream she wave at me so as to
see her, my hear dey shake, I went to meet
her
Mrs Rose: what do you care for
Me: am okay ma
Mrs Rose: you better talk
Me: am okay ma

0/Post a Comment/Comments

Previous Post Next Post

PROMOTE YOUR TRACKS WITH US TODAY(CLICK HERE)