Story::: Adanna...Episode 19



As she see say i dey look her, she quickly remove her
hand and run inside her room and slam the door, lol, na
why she dey run na, she for come meet me make i find
one BF for her instead of her to use me na, i finish my
bath, went inside my room and bury my head in my
pillow, i hope no nightmare today, i thought as i sleep like
a baby and start snoring like johnsown1, tommorrow is
another day.
I woke up to see a bright and wonderful morning, today
na sunday oh, make i ready make i dey church, no no no,
wetin i dey go church go do, no bi to pray for guidance,
since adanna don dey guard me already i dont need
another protector, i brush my teeth and took my bath,
relax on my bed waiting for night to reach so that i will go
visit the love of my life, since light dey make i just dey
watch film, i select one movie from my table and start
watching on my laptop, titled “memoir of an invisible
man” that film don tey sha, is about one man wey
something happen to, then im come turn invisible, he can
see, feel and touch things but you cant see him, but you
can hear him, at last him and the girl of his dream later
dey together, but i wonder how them go dey fucck,
invisible penis go dey enter visible pussi, the girl no go
dey see the thing but she go dey feel am, maybe we
need to ask cherrybrown because i believe she go don
experience am before, i continue watching my film till
afternoon wey hungry don dey samma my belle and the
worms in my stomach start crying, well i on my stove
and cook indomie, i went outside and bought 2 egg, (me i
nor dey eat indomie like that oh, obstacle must dey) i
cook the indomie finish samma am for my belle, i relax
again continue to dey watch my film, after 30minutes
somebody knock on my door, i went to the door and ask.
Me: who is that?
Is me favor, open up.
Na wetin this girl dey find self, i pass her side just now,
her room dey look, abeg make i tell her say i get visitor
make she dey go joor, i opened the door and i saw what
baffle me, a beautiful girl with short jean skirt, that cover
only her ass, leaving her fine fresh lap expose, she wore
a handless shirt also like that shirt wey that girl wear
from kcee fine face video, with no bra, if una see as her
breast pump comeout ehh, chai omo today na today oh,.
Favor: good afternoon
i didnt hear her greet because my eye was busy scanning
her from head to toe,
favor: hellooooo, she said using her hand to wave me,
me: yeah good afternoon, how are you?
Favor: am fine dear, can i come in
me: of course come inside,.
i found myself saying, she catwalk in as i look her
backside, she really sabi shake am like that fat woman
from flavor shake it video, i offer her a sit while i make
myself comfortable on my bed, she sat down and face
me crossing her two leg, omo make una come see lap,
very big like mercy johnson own,.
Favor: so why didnt you go to church today, ?
me: well i wasnt feeling so well, so i thought i should rest
today
favor: hmm since i came to this place i’ve never seen
you miss church before oh.
Me: well you don see me now, so what of you why didnt
you go to church?
Favor: well i went i just came back now ( you dey come
back from church and you want come sin)
me: okay i hope you pray for me oh.
Favor: of course i prayed for all my friends.
Me: alright so what broughtt you to my room today?
Favor: well i was bored when i returned from church so i
thought i should come visit.
Me: thats very nice, even me am bored too, as you see i
was about to sleep, when you knock.
Favor: hmmm, i hope you are not angry that i disturb
your sleep, she said smiling while she cross her leg to
the other side, by so doing i saw her big lipped pussi, she
no even wear pant, omo my grandmaster gain attention
at once, wetin dey worry this my oga na, im want put me
for trouble abi? I took pillow and use it to cover my rising
snake, she saw me and smiled.
Favor: why are covering it?
Me: covering what?
.
.
Tbc

0/Post a Comment/Comments

Previous Post Next Post

PROMOTE YOUR TRACKS WITH US TODAY(CLICK HERE)