Story::: Adanna...Episode 20




If say na before i for don dey ontop her dey sample dey
fuccking ass, but because of the oath i was afraid to
even near her i nor even fit do anything, my guys any girl
wey tell una make una take oath make una run leave that
girl na me dey tell you, that person no love you, na lust
no be love, when the love start e go shack una like
ogogoro, but after sometime the ogogoro go dey clear
for una eye small small, because as for me na
everlasting punishment, God nor go make me meet
somebody like adanna for my life again in JESUS name
Amen.
Favor: that snake between your leg.
Me: what, which snake, where is it? ( i stood up quickly ).
Favor started laughing like mum showing me her fine
open teeth, e be like say open teeth dey make some
people fine sha.
Favor: i mean the thing in between you leg.
Aaaah, i calm down i thought she meant real snake, so i
sat down on my bed again and cover my family with
pillow.
Me: nothing
favor: come on let me see it.
Me: you don see am before why you wan see am again.
Favor: come on no dey form innocent boy for my front
again, i know say you dey samma girls for this room well
well, or you think say i nor know say you dey scatter
chinansa tooto.
Me: hahaha na truth i be dey gbog her, but na before, i
don change now, old things have pass away and now am
a born again.
Favor: see who dey talk abeg shot up joor.
Me: you think say i dey lie, oya tell me when last you don
see girl for my house again?
Favor: na truth you talk sha, e don tey wey you carry girl
come house, but the thing go don dey hungry you oh,
she said as she open her leg this time, she open it wide,
see as her pussi get big lips like cow yash, oboy the
thing send signal enter my body like electric shock,
favor: do you like what you see,, she said as she insert
her right hand inside her and start rubbing it, if una see
how my dicck don rise eeh, e wan tear my boxer, lol,
omo i nor fit bear am again, but i still dey pity her,
because blessing no even wan see me again after that
miraculous slap from heaven, she use her left hand to
rub her breast and start f-----g herself with her right
hand, twisting her body, she start using her hand to point
at me, signaling me to come help her suck, chai see free
visa, i stood up remove my shirt, i move her up i look her
straight in the eye as if i want to kiss, she set her mouth
open but i just shift to my left, took her phone from the
table, she was still expecting the kiss while i hold her
hand and push her out of my room and slam the door.
Get Behind Me Satan.
Chai so i just miss that sweet pussi now, oh boy na God
go punish satan me wey i nor dey take eye see pusssi
before, even girl fit use pussi set me up, i remember the
time, wey i dey gbog my elder brother erema, when he
catch me, na my mama save me, i for be castrated
human being now well no long thing sha according to
dbanj, life dey short so make we enjoy am as we dey
young, i lock my door and relax on my bed looking up to
ceiling as na there my wahala dey, i didnt know what to
do so i took my phone and called my loving adanna.
Adanna: congratulation.
Me: congratulation for what?
Adanna: for been able resist her.
Me: where you watching us?
Adanna: no but i was feeling it too, i told you anything
you feel i feel too i can even confirm now that you are in
the mood to have now and am in the mood tooo.
Me: since you know am in the mood and you are in the
mood too why dont you come now?
Adanna: nah i cant come now, but you will come to my
placein the night.
Me: but why do i have to come, why dont you come over
to my place?
Adanna: there is something i want to show you
Me: what is it?
Adanna. Well if you come you will see it.
Me: hmmm ok no wahala, but what do you expect me to
do with my hard dicck.
Adanna: well what did you do last time you were in the
mood?
Me: well am not in the mood to sleep now.
Adanna: alright go and fucck her but know that if you die
i cant raise you up.
Me: weeelll, if you cant raise me up at least you will die
with me.
Adanna: hahahaha do you thing if i can die i will still be
alive now.
Me: but seriously do i really have 14more days to live,
according to mercy?
Adanna: when you come we will talk, bye.
She cut the call at once, na wa oh, na which kind game
this girl dey play self eeehh, me i be uzebba boy na we
get the greatest witch for the whole of nigerian, we even
first america to they fly self, make this girl no try
anything with me oh, but come to think of it, am i really
myself, i have stop going to church, i have stop praying
to God, no more school fellowship again, i dont even care
about my family again, blessing left me, i broke my loving
mercy’s heart, hmmm i really need to see adanna, and i
mean now.
.
.
Tbc

0/Post a Comment/Comments

Previous Post Next Post

PROMOTE YOUR TRACKS WITH US TODAY(CLICK HERE)